Home » LYRICS: Crayon & Yaba Buluku Boyz – The One (Chop Life)

LYRICS: Crayon & Yaba Buluku Boyz – The One (Chop Life)

by foldmuzic
LYRICS: Crayon & Yaba Buluku Boyz - The One (Chop Life)

LYRICS: Crayon & Yaba Buluku Boyz – The One (Chop Life)

Intro: Crayon
Oh ah ye
I'm oga
I'm the one who shutdown the bar
Let's make it rain
More champagne
Chop the life and forget the pain
Crayway

Verse 1: Crayon
Early mọmọ
Early mọmọ
Me I don dey wait for my shọkọ
All of all the things wey she follow me dey talk
But she know say my mind dey for turn up (Turn up)
Turn up (Turn up), Turn up (Turn up)
If you no get money, shey you wan turn up?
All of all the things wey she tell me lana
But she know say my internal corrupt
Banle, make you dobale
Pull up in your hood make you dobale
Awa gangan ni ọmọ onilẹ
I dey play football like Abedi Pele
Waa, shori ẹ gbale? (Cheei)
Whenever you see me make you dobale
Awa gangan ni ọmọ onilẹ
Wetin you dey find, make you commot here

Chorus: Crayon
Oh ah ye
I'm oga
I'm the one who shutdown the bar
Let's make it rain
More champagne
Chop the life and forget the pain
Oh ah ye
I'm oga
I'm the one who shutdown the bar
Let's make it rain
More champagne
Chop the life and forget the pain

Refrain: Yaba Buluku Boyz

Chorus: Crayon
Oh ah ye
I'm oga
I'm the one who shutdown the bar
Let's make it rain
More champagne
Chop the life and forget the pain
Oh ah ye
I'm oga
I'm the one who shutdown the bar
Let's make it rain
More champagne
Chop the life and forget the pain

Refrain: Yaba Buluku Boyz

Outro
Mavin

Leave a Reply

This site uses Akismet to reduce spam. Learn how your comment data is processed.

This website uses cookies to improve your experience. We'll assume you're ok with this, but you can opt-out if you wish. Accept Read More

Mersin escort - Korsan taksi
%d bloggers like this: